Nigerian men una get luck say we are not like these oyinbo women.........
This picture no be joke oh. Na so oyibo wife dey do oh. When you take come house go really determine wetin she go use for you.........na only baba God or your Jazzman fit save you if na 4am u come back. lol
No comments:
Post a Comment