Tuesday, 19 August 2014

To marry yoruba girl na beans?.....lol


Them dey write check on top lying down ? No be wetin dey pocket dem dey drop again??? 
Meanwhile if na us dey marry oyibo woman, na free oh! Na so sha! The woman "know work". Her "baba" try for her so tay oyibo sleep for ground write cheque. Na so!!!

No comments:

Post a Comment