Come on close the window. Your mama mess, you dey bring head come outside. You wey dey sh*t for nappy abi diaper since nko? Na so children life be. Them dey forget wetin mama do for them. But the mama mess fit smell well well sha before pikin bring head come outside
No comments:
Post a Comment