Everything and anything you need to know that's not your business nor mine!
Contact: madamamebo@gmail.com
Tuesday, 29 July 2014
Dear Amebo Story Readers Please caption this. lol
Na wao! Wahala dey for Nigeria oh! only us get Boko Haram and now Ebola, abeg make the Ebola kukuma help us Kill all these Boko Haram Terrorist @least may be na the good thing wey fit come out from the Ebola virus be that oh!
No comments:
Post a Comment